Descripción de SWEET MOTHER - PRINCE NICO MBARGA (DULCE MADRE)WITH LYRICS.:
Sweet Mother Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. When I dey cry, my mother go carry meshe go say, my pikin, wetin you dey cry ye, ye, stop stop, stop stop make you no cry again oh. When I won sleep, my mother go pet me, she go lie me well well for bed, she cover me cloth, sing me to sleep, sleep sleep my pikin oh. When I dey hungry, my mother go run up and down. she go find me something when I go chop oh. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me When I dey sick, my mother go cry, cry, cry, she go say instead when I go die make she die. O, she go beg God, God help me, God help, my pikin oh. If I no sleep, my mother no go sleep, if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh. Sweet mother I no go forget you, for the suffer wey you suffer for me. You fit get another wife, you fit get another husband, but you fit get another mother? No! And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe. And then on to you men, forget, verily, forget your mother, for if you forget your mother youve lost your life.
Bunny Mack - My Sweety My Sugar (Let Me Love You)
06:05 Mins | Visto 138329 veces
WAYO INLAW- PRICE NICO MBARGA AND ROCA FIL JAZZ.
07:29 Mins | Visto 4979 veces
Sweet Mother (2008) - Theatrical Trailer (EIFF Official Selection*)
00:51 Mins | Visto 9168 veces
Lagos Night/Sweet Mother -Lokassa et Soukous Star's
09:15 Mins | Visto 25368 veces
Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz ~ Panco Juju System
10:26 Mins | Visto 9192 veces
Sweet Mother - Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz
09:57 Mins | Visto 5821 veces